PUBLICITÉ

Toli Sous le Manguier

Parle Ta Part, Et je Reponds Ma Part

 
 
 
 
 
 
Les champs marqués avec un * sont obligatoires.
Ayatulla Ayatulla de cairo egypt a écrit le 18 avril 2003 à 23h43
Wuna ashiya
True true, anono haw some people di reason,wi veritable plaba na administration.how manige lions go be first team for qualify and last team for reach for teren????
BIDUNG DON GO KILL TEAM an then idon came di accuse DICIPILINE,
BIDUNG lukot mi wooooo!!!!because afi a vex ago hama you some MAMI WATA gambe we you no go fit fo sopotam,
if som man nid DISCIPLINE for this world na bidung.
our players are still the only example to be followed in the field of football.
PIPO we dem di pay tiket from their poket to cam and buka ndamba.
Egyptian news peper di cry se wu sai de go get players laka dewan for CAMER?,some egyptian expert propos say meki egyptian dem go mared for CAMER so that de go bon generation fo players full of TALENT,very strongphisically and spiritually,in addition to a tremendous DICSIPILINE,(yes tremendous DISCIPILINE adon tok)laka pikin fo lions. ALL SAY BRAVO les LION dicsipiline, shame to the indicsipline bidung and his wowo cabinet.sumo tam.
Merci de patienter...
PUBLICITÉ

FIL INFO

PUBLICITÉ

Welcome Back!

Login to your account below

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Add New Playlist