Na which kind country this weh people de wor but pay no dey.How man fit work for a whole provencial hospital like voluntier worker then them di pay he 10.000frs a month,weh this person need for chop everyday pay transport for go work just because he want working experiance for weti he learn for school,my brother and sister dem wona tell me dis kind thing normal for some country like Cameroon?tell why young girl dem no go do akwara,young boys dem no tif,why bush faller dem too no come fool some dis innocent young girls dem with money do weti dem want do and den go look another girl.Da country no well.Wona tell why all man no want for fall bush,bcos di future no dey,even di people dem weh dem di tif money di send their pikin for bush.why dis people dem di we so?why na only di same people dem di do all thing.i no wantam but i di see sey na only war go make we ajust when all da tif people dem end like Samuel Doh or Charles Taylor.Time di come.

