EMEKA :: O boy I dey vex
OKAFOR : wetin happen?
EMEKA : a bi you blind? You no see how dat, eba and pounded yam eating Nigerians. They didn't create a single possible chance. to score goal EWOOOOH
OKAFOR : bros! di pain wey i get for our naija players even satan no go let me enter Hell. Just see how dat yeye insurgent wey put Drogba for im afata sef don dey mouth off....if Drogba dey wear weave I suspect Medeen sef dey wear skirt. oluchi
EMEKA : make we dey pray.Na fasting I dey do all day 2day, baba God I beg no let Ivory coast weave looking players dem win dat cup.
OKAFOR : `kai people wey no eat good food like Naija and Cameroon go just dey shine. Dat ETO sef deserve one slap from me. as for OKOCHA too much gari don finisham.ETO wey e still dey eat fresh for show dat weave Drogba somtin
EMEKA: Okafor shei you dey fast and pray?
OKAFOR : so, wetin come happen
EMEKA : Na thesame mouth you dey use insult Drogba.? dat talented Drogba he he
OKAFOR : talented nke!!!! I no blame you. if no be say na God aprantice creat me an you ,were you for no me. Drogba wey e beat Naija like pana rubber for police car, you dey yan. I beg make ,I dey concerntrate on baba God
EMEKA : bros e bi like say dat match don start.
OKAFOR : Which match
EMEKA : Eygpt and Ivory Coast. My bodi don begin dey shake. make I take 1 glass ogogoro. ewoooh
OKAFOR: Ogogoro dey pania?Naija una no go stop for dey lie. I go call you after match.
END OF PART ONE
OKAFOR : Emeka I no talk.come and see?? come and see what Alah has done ,come and see what Alah has done.
EMEKA: chei! Arab..dang. Muhahahahahahahah...muhahahahahahahaah
Drogba don miss penalty oooooooo. im be dey happy when original ETO "
shot for Mt Cameroon. Pa ...EYPT NA DI YAMPION...
OKAFOR : so Eygpt don chop 5 cups. which year Naija go reach dat level
how did Nigeria allow those Cameroonians to cheat us in your own country? I'm talking about the Ikpeba penalty in 2000. Thank God we no meet Cameroon. I fear dat ETO pass satan.di boy e own too much for Naija level
EMEKA: SHARRRRRAP!! a when ya team lose U dey sabi sey refs dey dubious...when Drogba score offside goal ref no dubious dat time shey?OLBOY...I heard ya boy missed a sitter even my Granny would've nailed...I suggest U remove im afata and replace am with a cartoon of an empty net with Drogba shooting over the bar
OKAFOR: If Drogba knew what WE DID did I'm sure he'll take out a restraining order..
EMEKA :