@Fish (belgigue)
I di understand you my broda. No be sey money don spoil Eto'o, na sey Cameroonian no like when person di talk true. Da pikin just talk thing wey all man di talkam under bed. If you try read between the lines, you go see sey da boy no talk bad. Because he nova go skul plenty dem thing sey he no get right for talk. Every Camerooonian get right for sey wetti BE wrong FOR HE COUNTRY.
J.A.B talk sey na only for Cameroon mental pygmees dem dey. Since plenty people dem no know wetti be mental pygmee no man no kosham...because even people wey dem go skul dem no knOW wetti J.A.B mean'am. Eto'o just wonda why dem born he Cameroonian no be sey he di regret...but all man take'am for first degree..poor people !! ENGLISHMAN DI MAKE DIFFRENCE BETWEEN KNOWLEDGE AND WISDOM...AND DA PIKIN GET WISDOM....Mey all man try use he head first. Wonna just think !! How person fi regret why dem born he Cameroonian and at the same time no di miss any occasion for show sey he be Cameroonian???????????NA TRUE SEY NA ONLY FOR CAMEROON MENTAL PYGMEES DEM DEY !!
I DON TALK MA OWN YAKOOOOOOOOOOOOOOOOOOO!!