PUBLICITÉ

Toli Sous le Manguier

Parle Ta Part, Et je Reponds Ma Part

 
 
 
 
 
 
Les champs marqués avec un * sont obligatoires.
Cldm Cldm a écrit le 4 août 2011 à 12h24
Even if u no get money
Dey joli dey shake body
No need to dey tell body
E fi no be God wey

Like zombie b dead body
No body be born baby
When u fall u go stand up again
U try am again, again n again n again
Cos e no easy eh

To dey sing n dey dance
N dey people dey rejoice eh (oh woo woo)
Ma Brother, Ma Sister e no reach today (oh Woo Woo)
If good or bad make we dey thank God eh
Baba God na ur hand work eh eh eh

See, dey true story be say
Dis music e no be today
Dey tin we dey start like play play
But now, we don dey throw wey
So make una make una dey serious eh
For na business eh
Make we pray to rejoice eh
Why cos e no easy eh eh eh

Even if u no get money
Dey joli dey shake body
Cos dey wey u dey take complain
E fi no be God eh
Like zombie b dead body
No body be born baby
When u fall u go stand up again
U try am again, again n again n again
Cos e no easy eh

To dey sing n dey dance
N dey people dey rejoice eh (oh woo woo)
Ma Brother, Ma Sister e no reach today (oh Woo Woo)
If good or bad make we dey thank God eh
Baba God na ur hand work eh

I say e no easy eh (oh woo woo)
To dey sing n dey dance
N dey people dey rejoice eh (oh woo woo)
Ma Brother, Ma Sister e no reach today (oh Woo Woo)
If good or bad make we dey thank God eh
Baba God na ur hand work eh eh eh
E no easy eh 2x

Ma brothers n sisters e no easy ehhh
E no easy eh u go die
Even if u no get money e no easy eh
To sing and dance to talk less to shake body e no easy
Na ur hand work eh 2x

Baba God na ur hand work eh
Na ur hand work
See even if we no get money
We go joli dey shake body
Na ur hand work eh
E no easy eh
Merci de patienter...
PUBLICITÉ

FIL INFO

PUBLICITÉ

Welcome Back!

Login to your account below

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Add New Playlist